According to her, they dragged her to the ritualist house. She shared their photos on her Facebook page and wrote;
U haven’t seen anything must I join in ur jazz business of trapping men using ur womb for rituals u girls are not ashamed dragging me to go with u to a native doctor’s house no b by force to do jazz live ur life
Abeg no go use jazz kill dis boy,d jazz wey u don use too much free am make e go find better girl for himself no b girl wey dey do jazz, Na crime say d guy b dey find relationship. She wrote.See the photos below
No comments:
Post a Comment